Hundreds of pipo bin dey attend Sunday service wen di attacker drive motor enter di church and open fire, police tok.